Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Telegram airdrops are losing their value
by
Mpamaegbu
on 18/01/2025, 13:12:30 UTC
Coupled with the fact that testnet demands a high level of professionalism in crypto to carry out. Not everyone can run a testnet mining.
That's true. Testnets na difficult terrains to meander through as dem be unfinished projects wey dey go through test run. Na im make devs dem and their teams dey ask people to help dem run checks on those projects for dem. Na because as e dey hard dey make many people nor dey keen on doing dem. Projects want to know what isn't working well or what things aren't in their right positions before going to mainnet. Na all dis reasons why testnets aren't that easy to engage. Anyhow wey d thing be, we supposed acknowledge sey rewards dey betta wit testnets pas telegram bot airdrops as na only a few people dey do am.

Quote
I can remember telling my friends that Hamster may end up being one of the most successful projects in Airdrop era because they never requested anything from the community but paid the much they could.
Hamster also nor perform well at listing. Na dust wey im turn to too. A lot of these telegram airdrops dem dey dat way now. Nothing surprising at all. Apart from Notcoin and Dogs wey sama us with betta rewards, maybe Not Pixel which will list this month will also do well, others na yawa. Despite asking for payment to even do their tasks, those wayo projects dem end up dashing airdrop hunters' hope.

Quote
I believe that Airdrop farming may tactically crash completely but it all depends on this January listings.
I'm gradually moving to testnets myself, and I believe many other hunters too don begin reason dis matta well now. No time to waste energy unnecessarily.