Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija board 2024/2025 cooking contest official STATS and ANN. |DONOR:🔥 BC.GAME
by
Samlucky O
on 19/01/2025, 08:06:17 UTC
Dear @Mia Chloe
Can we vote for this contest ourselves?
how you think say we go fit vote for ourselves? i no think if e go dey possible. although him never talk anything but i believe this time around him go do am him own way unlike last year NAIJA BOARD 2023 ART CONTEST 24th DEC --- 31st own wey him choose judges like the following users:



i think this time will be different. because if to say judges go dey then him for don include am earlier for the the
NAIJA BOARD 2024/2025 CHRISTMAS & NEW YEAR contest 2nd Edition! official or main thread. so no need to worry ourself for nothing. i think him go later announce the winner by himself or select the judges come update am for here.

the only two option mia chloe get na either call men from outside board to judge this matter or him alone go select by himself. because as almost every body for the local board don participate for this contest, e go hard to select judges here wey go make fair judgement as the last context come out argument between the judges and many been no dey satisfied by the results. if this contest no go well i think next year if this contest come again people go loose interest.