Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Campaign For BTT community awards
by
IceLincoln
on 22/01/2025, 15:35:17 UTC

And again, the voting na for people wey get 50 earned merit and above so make una take note of that.


Omo chai dem don handicap us wey Neva reach 50 earned merits, dem for jus use rank na (starting with member rank) coz I for like participate. I just be like who apply for PVC but Neva get so I no go fit vote who I want. Hopefully I’ll be able to vote in the next elections….lol
Mia Chloe na man Abi woman? D name is feminine, na Miss BTT