I know say their time don end be that, everything wey start like this go surely end one day, e don tey wey me sef hear about telegram projects, it seems the hype don reduce wela, na now wey newbies wey never understand the crypto market go learn lessons, those wey get interest in the crypto journey go start from there, some wey don tire go begin stay away and never even think of crypto again. Na so this game be, na people wey quick na him loss.
No be lie, our people Dey talk say, “watin hot go still cold” na so e just be with all these things, no be say them no been Dey before o, them just need one good project to make people mind Dey. Na why you Dey hear say, “old fire wood Dey catch”. No be only woman e apply for, even for the telegram matter. One day, this them tap way people don ignore due to bad players way go suffer country people finish, chop their time and data, con still pay them $2, $4 on top every every, something way you no go fit even use buy data cef, e Dey spoil mind wella but the truth be say, e take one good project like Ton to make people mind Dey. After sometime, e go cast again. Na normal!
I think the hype given to these Telegram memecoins was too much and there was a lot of misinformation and lack of knowledge concerning these projects that was the reason that made people to rush into these projects and over a while people have been able to see that these projects on telegram are not realistic and reliable as they have fallen short of expectations that the public has for them, it was really surprising how almost everyone in my area was taping their phone screen in a bid to mining these projects
Some of these projects where so bad and gready that the owners of these crypto projects could not even give their customers back tokens that where not even up to the money they use in mining when distribution and listing of the projects where done most of these projects are just looking for audience and popularity so they can successfully launch their token into the crypto community