Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria needs Bitcoin national reserves
by
Mpamaegbu
on 26/01/2025, 16:09:10 UTC
Let have your say
You funny sha. How you take wan even think sey a thing like dat will happen in Nigeria? Any country wey dey use corruption baff nor go wan to use Blockchain do dem transactions because of the level of transparency involved. Nothing dey hidden on d chain. No magomago at all at all. Make I even ask sef, wetin even happen to d e-Naira wey Bubu administration floated just to make a caricature of Bitcoin and divert owa attention from cryptos? Where dat wan dey now? Shebi e don cast?