Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: When is the best time to sell your investment.
by
sokani
on 04/02/2025, 19:29:43 UTC
So na watin need quick attention, make we talk am so one fit know when best to sell our investment. Thank you

Normally, Bitcoin na volatile asset, so e dey inherit in it's nature for the price to dey fluctuate up and down. While you dey look the price dey cry, some people dey use the opportunity to buy the deep and hodl, and dem go sell when the price pump. About the right price to sell, nobody go fit tell you that. Nah you buy Bitcoin, nah you know at what price you buy and nah you go decide the price to sell. So set a target price wey you think say dey realistic and when Bitcoin eventually touch the price, you sell your Bitcoin.