Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I do NOT longer trade p2p! 7th Jan.2025 - Igebotz
by
Majestic-milf
on 07/02/2025, 11:33:12 UTC

You fit turn to Cexs like Bybit and Bitget as Binance and OKX nor dey send Naija folks again. However, you go just shine ur eyes on those exchanges bc Anini full dem. Make dem nor go leave you wrecked.
Okay. Nah beta update be this o because person for no know come go drop him Bitcoin and go expect naira but nothing fit come out. E dey okay to trade with remitano?