Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
I trust BTC more than I trust my bank
by
Dee_BlackdAddy
on 10/02/2025, 09:19:54 UTC
My friend was like,this one wey you carry all your energy and almost all part of your income dey invest in BTC make BTC no give you high blood pressure one day oh,no say I no warn you oh,I was like see this one me wey trust BTC pass my bank,BTC is a typical example on how human being dey take dey crate value for them self,no be rational currency,like fiat money oh,everything about BTC now legit one,the volatile history clear,market value clear,store of value clear,so wetting you won tell me again,and him come say since you are investing in what you believe there no problem,and me too told him believe what you know my trust for BTC ney wetting dey motivate me into the future mostly now wey we dey bull run.