Many people think that crypto trading is a get rich quick scheme because of what they hear on social media and from what people that don't have trading experiences tells them.
Na wetin be d case wit Seun and d sister. Dem think sey na so e easy. Na so most of dem dey take reason dis crypto thing and wen e nor favour dem, dey go begin shout scam scam everywhere. Shebi na so we take hear of Mark Angel own too. Dis guys dem too greedy and na why dem dey always fall victim. Even dem own careers neva give dem d type of money wey dem dey like expect from cryptos but dem go want make crypto do magic. Anoda thing be sey na until FOMO dem dey bring money out to invest and by den those wey buy tey they go begin cash out, most times. Then loss go be dem own.