Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: CEX or DEX - which one is better
by
Coyster
on 15/02/2025, 08:20:45 UTC
Your choice of exchange go depend on wetin you dey find, if you dey find liquidity and you no really care about submitting KYC, then centralized exchanges is for you. That said, if you no wan give any third party your information, and you no wan make any third party dey in custody of your money, then na decentralized exchanges you go use.

Remember say dem no dey keep crypto for any exchange, whether na centralized abi na decentralized, keep you coins in your non-custodial wallet, and use exchanges to trade only.