Using a DEX or CEX is a choice but from my observation many crypto users prefers CEX, despite the requirement of submitting KYC, it is still used by most crypto users.
Na true say most cryptocurrency users/traders dey use centralized exchanges over decentralized ones, the reason be say people find centralized exchanges more convenient to use and also because na centralized exchanges wey many of dem begin use as dem join the crypto network. That said, you no go fit decide which one dey better based on the number of people wey dey use am, as i don already talk, na individual decision and remember say KYC dey dangerous in many situations.