Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: CEX or DEX - which one is better
by
Proty
on 16/02/2025, 10:30:23 UTC
Centralised Exchange control your funds for you while in  Decentralized Exchange you control your funds by yourself...

So Which on is better??




Mr Shade
It depends on waiting u like most for de features of the two now CEX dey more easy to use, de transactions speed dey very fast and also e dey more easy to buy and sell bitcoin with CEX exchange. In fact e dey less stressful to use CEX. Now if we talk of Dex nobody they control de exchange, your bitcoin dey 100% secure and u fit dey control ur investment. So among de features wey I don mention if na security wey u value them u go for Dex however if na de one wey go dey easy for u go for CEX. So de one wey better depends on waiting u as a person like most for those features wey I don mention.