Centralised Exchange control your funds for you while in Decentralized Exchange you control your funds by yourself...
So Which on is better??
Both of them dey good but whichever you decide to go for depends on wetin you want. If you be the kind of person wey value your privacy well well and you no dey ready to share your personal data with exchange, then nah DEX be the right place for you. But if you dey ok to share your data and you dey look for exchange with higher trading volumes and p2p market or experience, then nah CEX be the right place to run your package.