Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: My People "How Market Today"
by
Cryptohygenic
on 19/02/2025, 12:01:26 UTC
How we dey naija, Okay let's do something unique today, tell us your current location, 3 square meal you plan to eat today, Give us one wisdom quote, tell us one thing bothering you and finally tell us what earns your money? You know our naija people help from each other, make we follow learn. Thank You


So na to learn how others dey take eat and where dem dey spend their money be your problem way u want learn from them?
Abeg no sense here.
We dey think of connections as networking or sharing of updates way go profit us especially money matters no be who want show us how Dem dey eat or spend their money we need.