Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Inevitable truth about Bitcoin and principles
by
Troytech
on 21/02/2025, 22:05:05 UTC
Bitcoin no be water abi leave wey dey fit get for free, Bitcoin na better investment wey require you to put in money inside, on top the money wey you go use invest, you go still need put a lot into consideration, Bitcoin no go just mulitiply whatever amount wey you use invest, principle of holding for a long time needs to be applied, to get big share inside that investment, once you understand come dey steadily invest they grow portfolio cos as the country be e go hard many to just push one big money inside their investment so e go need process and interval to use grow the amount, Bitcoin na step by step, you go need spend money to get more money.