Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: "Crypto people are criminals" Seun Kuti.
by
CryptopreneurBrainboss
on 21/02/2025, 22:06:02 UTC
Seun Kuti's labelling of crypto people (traders) as criminals shows that he doesn't know anything about crypto trading. If he knew that cryptocurrencies are volatile he wouldn't be blaming innocent traders for his sister's lose of 50 million naira in trading, according to him.

The sister should be blamed and not the industry because the industry no do am anything, nobody forced the sister to trade and if to say she make profits, the story for dey different now but na as she no make am now wetin come dey make the industry to be a scam for their eye. As a newbie, if you no carry open eye enter the market based on say you need to know things about the market before you put money, you go lose and when you lose no blame anybody because na you cause all the misfortune wey you they see so.

Don't go into what you don't understand but people no dey gree hear. If people continue dey think say trading na gambling, na so them go dey lose they go.