This stuff is getting way at of hand , there are too many rug pulling now and days especially in solana meme coin, that’s why kept telling folks to stay away from meme coin trading, especially if you know that you can’t handle losses , the painful truth is that there still project at there that are getting ready to rug some folks of their funds .
Strong projects Dey wey preppie suppose put money, dem no go put, I don’t know Wetin Dey do some people wey be say na meme coins dem go Dey look for up and down, if dem come lose money, Dey go come Dey disturb for social media. Most of the meme coins na scammers get them, there own no pass make dem just make money. Bitcoin Dey, and other strong altcoins Dey, but people Dey ignore those ones, na how dem go take make quick money na him dem Dey look for, some go wan make 1,000 naira make like 5 million, na y na meme coins na him there eye Dey always go.