Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Scared to hold Bitcoin?
by
Gozie51
on 25/02/2025, 16:17:25 UTC
We know that there is no specific time to invest in Bitcoin.

Broda, just like every other business get season wey money dey take enter inside, Bitcoin too get time wey be say if you invest, you go make more profit and faster. Like for example, to invest for halving year make sense more so that halving happen like this na bull be the next thing. If you invest for bear season, it will take a longer time for that investment to grow and if you no understand the system you fit vex sell am at loss. So except you dey ready to forget the Bitcoin for your wallet then you fit invest during the bear. Otherwise, the best time wey you fit make fast money for btc na halving year.