Nigerians why can't we just be truthful to one another for once, writing this in pain. A scammer i consider as a friend scammed me of my 115 PI. His excuse was that he sent it to his own vendor to buy it but up till now the vendor has not sent the money and also the PI back. The main reason i sold was because i needed that money day before yesterday i couldn't wait again for the listing. Now i have nothing! What can i do to such a friend because am tired and we are not even in the same state?
So sorry for that, if really sey na wetin happen be that, him don do you friends things , as him be your friend , na him you no suppose trust because him fit see am like game or wan rush use am before e go send am to you,you know as economy be now, dey patience with am ,nor just accuse am,na style you go take collect your money back from am, nor too dey trust person because people are not what you think they are, but if na true him dey talk wetin you don do now e get as e be.