Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: When is the best time to sell your investment.
by
Coyster
on 02/03/2025, 16:30:26 UTC
you fit sell today at a current value of $100,279.70 and tomorrow the price skyrocket or you fit say you Wan leave am make the price high small before you know the price don fall.
That na why you no suppose dey try predict the market accurately, just set your target and if you achieve am, you can do whatever you wan do. Remember say bitcoin no be get rich quick scheme, so anybody wey dey buy am because dem wan make money immediately go dey disappointed. Bitcoin dey volatile, but if you dey ready and patient to hodl am for the long term, you go make profit, just ignore all the fud and correction in price, if you fit do that, then you dey make progress as a bitcoin investor.