Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Choose Crypto Today And Choose Wealth.
by
Makus
on 04/03/2025, 04:30:57 UTC
In a country filled with unemployment and bad governance,crypto stood to create wealth and job opportunities for the youths not minding your status.You don't have to be great to start your crypto journey ,you have to start to be great. The worst thing you will do to  your self is not trying to learn.
The pain you will feel today  putting effort to achieving crypto knowledge that will create wealth is the strength of your tomorrow.


Yes oo person fit pick cryptocurrency as a side hustle but ne be em suppose to be your major source of income.  Because if you make am your major source, e mean say you dey plan on short term trade which is very dangerous based on the volatility of the market. Even as bitcoin dey pump reach I no go fit advise person to go do short term trade for bitcoin because  eno get as e wan be the market sef dey go through correction and some kind dips wey no body dey see. Beside watin you wan take dey fund your account abi na, brother give me na? If you check this local board newbies hangout thread you go see say majority of us for this local board get our own skills wey we learn before we enter here sef so use you skill fetch you money den go into bitcoin long term holding.