Getting full knowledge of cryptocurrency I think is one of the most valuable intellectual assets in the world if you ask me because it's not just going to equip you with the right information to succeed in the present time but also the one to use and have a splendid future. Just like you said, crypto isn't mostly about getting quick riches and if you must succeed in crypto, you must learn how to first seek the knowledge before allowing your knowledge to bring you ceaseless income
One thing about crypto na besay, if you know you know. No knowledge is for waste e just depend of you need am at that time, or if you fit put am to work. E no get as e wan be, I belive say some people still loss for this small dip wey been happen so. Fear of losing hit them and na so some of them go just go sell their bitcoin comot ground now wey the price don bounce back afa? Na why e good make you know well about the project wey you dey deal with, correction for bitcoin na normal thing and even after am the price go still bounce back just that e fit just take small time to delay but e go come back because more people dey discover about this project, more people dey gain interest.