Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Knowledge, patience, courage are the only way to invest in Bitcoin.
by
Makus
on 04/03/2025, 20:00:08 UTC

Everything you wrote above applies to only bitcoin and not altcoins, because there's no amount of knowledge that you will have to know tge right shitcoin to buy that will give your profit. Also it's impossibe to know the next price movement, so why wasting time to learn about the market, when you are only buying and hodli overtime. Newbies shouldn't invest in any coin aprt from bitcoin.

Na the truth you just talk so my boss, e no get anyhow wey person fit study market reach for altcoin, if the coin no wan favour you, you go still loss irrespective of how many sleepless night research wey you do. Na why we dey call am gambling because even your knowledge sef go disappoint just imagine this true coin wey been lunch of recent e just profit some people and as more come enter, na ones e drop watin no good make them loss their money. And mind you this coin dey named after one of the top influencers of cryptocurrency price currently, so e no get wattin person wan tell me again, just comot body for shitcoins because them go drag your worth come reach ground.