Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: E be like say we need our own local trading board or something like that
by
Coyster
on 05/03/2025, 14:08:54 UTC
Forget this investment something way everybody dey talk for here many person wan reall start to trade so that they fit they get small small top up for their account but them no no how. I go like make this thing work out, i go they follow this thread back to back i =f things work out well.
Lol, anybody wey wan learn how to dey trade no go dey wait for a trading discussion thread or child board to start, e get plenty resources wey dey online wey person fit learn how to trade, there is still a trading discussion section in the English board.

That said, newbies no suppose dey reason trading oh, hodling is a much better option, but my own be say if you truly wan learn trading, you no need thread for this local board to start.