How we dey naija, Okay let's do something unique today, tell us your current location, 3 square meal you plan to eat today, Give us one wisdom quote, tell us one thing bothering you and finally tell us what earns your money? You know our naija people help from each other, make we follow learn. Thank You
Wetin be the meaning of this thing here, you think say we come play here?
If you no get anything tangible to talk about, it's better you stay mute, no dy loiter our local board with meaningless post. Please be guided.
The post is really meaningless ,I wonder if he actually went through it B4 posting it,some people are really funny because this post is really not it at all .I know the op is new here but he needs to be calming down especially when making post because if everybody wey dey this local board they make kind post imagine how the local board go be like.if u come new for de forum u need to look at others people post and learn form the pattern them take dey make post @ op.