My Nigerian people 2025 don come ooo and with the way things dey for the country e no good day you dey idol so I say make i share some business them way get prospects for the year with Una oo so people fit invest and make money for this our hard economy way we find ourselves
Nigeria is dying and investing here might just be a waste of time. People are investing outside the country and are doing quite well. Make we dey invest inside other economy by hodling USD or stablecoin or better still invest in crypto (Bitcoin most especially and maybe some altcoins for gambling purposes).
Investing in anything that has to do with Naira is a completely waste of time. The Naira is dying and the government aren't doing the right times to stop the inflation of the Naira. Make we no think say things go better but put money for where e go favour us tomorrow.
All this other sectors them wey you mentioned, them make sense but alot of capital and stress fit dey am but for the business of allowing your money to do the investing for us ma their sure pass.
Boss is absolutely right I agree with you. Invest for Nigeria no make sense at all, because Naira dey lose value every time, and government no wan join any better digital cryptocurrency wey person fit invest in. But wetin we suppose do na to sabi Bitcoin well well and focus on long-term investment. Naira dey die, and Nigerian government no dey take better step to stop inflation. E go better make we face Bitcoin, even though e get risk, but if person hold am for long, e fit bring better profit.