Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: E be like say we need our own local trading board or something like that
by
Viktor winer
on 06/03/2025, 17:56:30 UTC
Waiting everybody talk for here no bad at all if we get our own special dedicated thread, where we go dey discuss about signals and trading, e go really help many of us wey dey into crypto trading expecially those newbie to get experience thru this thread.