Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Women in Crypto.
by
Samlucky O
on 07/03/2025, 01:59:29 UTC
Hello my people!

It is my pleasure to write in our local board today and for the first time. Most importantly I am happy to be part of this community and the cryptocurrency revolution. I give all thanks to my boyfriend who introduced me here and have been teaching me about bitcoin for some years now.

The reason for this thread is that I want to link up to real women in this forum that are within Port Harcourt. I know this is a privacy forum, but I think this initiative will enable my dream of creating a platform to promote Nigerian women in Crypto. So, if there is any woman here who doesn't mind, we can meet in Ph and start from somewhere. Thanks to you all.
well na nice idea you carry come but i no think that thing go fit work. we already get group wey all of us dey, both man and woman, and any information wey come out for the forum we dey shear am there. and meanwhile women no too plenty for this our local board to come dey seperate am like that. wetting i go only suggest be say you go join the existing one wey dey, then as time dey go if women plenty den ona fit decide to separate ona self for where men dey. but as for now i see no reason to create ona own group. afterall no big deal wey dey there. abi ona wan start august women contribution for here? i no get strength to separate fight and quarrel oo because ona fit start now make man no rest to come seperate fight all the time.