Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Difference between Fiat and Bitcoin
by
HajiBagi
on 07/03/2025, 22:23:38 UTC
I have been studying the difference between Fiat and Bitcoin but I still get it twisted to understand what a Fiat mean, I would like the experienced members here to tell me the difference, I got to understand what a Bitcoin is all about but still confused on Fiat .

Thank you all

E no bad you ask this question now because as you ask like this E better pass the one wey be say you go keep quiet dey do or pretend like say you know, when we are talking about faint it means money wey every country dey use like in Nigeria we dey use naira and other countries dey use their own too, you can also call it local currency but for you to get am well na why I call it money wey every country dey use, Bitcoin na digital currently that was create by person wey them dey call Satoshi Nakamoto and the person create am make E be online transaction wey be say no any country dey use am unless say na for only investment, although you do better thing by asking question but it will make sense if you carry your phone enter google search for different between Fiat and Bitcoin you go get more than waiting wey dey tell you for here, so make you no dey lazy to enter google and get more about them and I believe say you go understand am pass.