Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Apex court recognise Amaewhule and pro-Wike lawmakers, Stop Allocation to Rivers
by
Mpamaegbu
on 08/03/2025, 14:33:06 UTC
See how selfishness don dey make Rivers state dey drift small small. D state go soon witness big gbege wit dis judgement I trust dem for day state na. Gun fight go soon happen.

Na wit Wike I see endless selfishness and people not fit confront am. He wants to continue be govnor even after im tenure ended. He defected with his actions and behaviour from PDP to APC, yet PDP dey fear to expel am. E get wetin Wike take hold dem for blokos wey dem nor wan tell us and na im make Wike dey behave uncontrollably like an emperor.