Investing in anything that has to do with Naira is a completely waste of time. The Naira is dying and the government aren't doing the right times to stop the inflation of the Naira. Make we no think say things go better but put money for where e go favour us tomorrow.
You don talk my mind for here legend, earning in naira is a total nightmare because imagine how things dey costly for the country now, even civil servants wey dey work for government no fit afford the cost of living and many of them have incurred a lot of debt that is eating dem up. Imagine our naira just dey high like this and maybe person wan travel abroad and you need to convert your naira to dollars just imagine how low the Nigerian currency will be. Me i dey urge people say any legit work wey dem go do dey earn money for dollars na the best o because make we no dey carry dis e go better mentality for dis country wen tins dey get out of hand every day. As i dey like dis now any investment wey no go earn me money for dollars i no go put hand o