Wetin dey, my Bitcoin family!
I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin!
If you just want make name to enter history books as the first person ever to pay pride prize in Bitcoin, no wahala, I no go talk you out of it. But remember say when you go down this path, you go breach your privacy and also the message wey you go send to people be say you get enough Bitcoin. With the insecurity issues wey dey awa country, you fit end up making yourself potential target for robbery. So this action of yours fit make you famous and at the same time bring you misery and regrets.