The President Bola Tinubu-led Nigerian government has ordered continuous salary deductions from federal workers to recover "excess payments" made in December 2024, blaming the situation on a system error.
The Office of the Accountant General of the Federation (OAGF) confirmed in a Friday statement, signed by its Director of Press and Public Relations, Bawa Mokwa, that deductions are ongoing and will continue until the overpaid sums are fully recovered.
This move has come as a shock to many civil servants because when the money was paid last December everyone thought it was exmass bonus which is usually what is done during festive periods, what do you think that the situation?
https://saharareporters.com/2025/03/08/tinubu-government-orders-salary-deductions-nigerian-workers-claims-december-was-overpaidWhy Dey even make that kind mistake right from beginning, me I never hear am before say government Dey pay salary in excess, me I just Dey reason say dem do that thing intentionally, maybe money Dey wey Dey wan push out, na why dem decide to use that strategy, no Dey surprise say no be all accounts dem go deduct money from their accounts, d once wey dem no commot anything for their account, na their own accounts be that.
Anything wey dis government do Dey always Dey suspicious to be, because they fit make use of any strategy to steal money, so even if something’s wey happen na real, me go Dey feel say Dey just wan scam us.