Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Is education really important anymore for the Nigerians?
by
Anayochukwu
on 13/03/2025, 19:02:48 UTC
Education is important in every aspect of life, even if work no come out the time wey you want am just relax but get the certificate first. All of us wey dey here now, you think say we go fit read anything for here if we no know book? An illiterate can not cope in a forum like this because it requires knowledge of reading and writing to be here, as everything dey digital now person wey no go school go dey carry big phone but e no go fit use am do something meaningful except making calls. You don see how illiterate dey save person contact for there phone before? It's embarrassing not to be educated bro.