Naija wahala no be because of say na old people dey rule us, na because of greedy and corrupt men. And even young people fit dey corrupt too as no people dey perfect, you go think say most of our politicians no know about crypto but you are wrong, dem know, dey just no want make e dey acceptable because Dem no go fit get their normal share of every transactions wey we dey do as Dem dey get share for our traditional transactions.