without the proper understanding and the awareness that cryptocurrencies are designed to fluctuate rapidly and unpredictablely in price you we refer to cryptocurrency as a scam.
Fluctuation is not even the thing with cryptocurrency and how people dey see am as scam, na wrong investment people dey do because them want fast money and so even if there is fluctuation, it will be against them and their shit coins go drop but if you invest in a promising coin, fluctuation self go be wetin you go dey expect because you know say na up e go dey go. No even all coins dey get this kind of fluctuation wey you dey talk about, at least coin need to get enough trading volume before we go begin look that side self except na bull season wey anything fit happen for the market anytime.