Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Shine your eyes in Bybit P2P
by
jstyler
on 17/03/2025, 20:34:04 UTC
Me dey see am jare, wetin be the difference between thief and business man, na just pay small chop big? Na so people think say if you chop small, you go fit chop more? Me sef, I no fit even understand wetin dey happen for this Bybit P2P, make una no fall hand for the kind trick this guy dey play. Na only God go save una. Me, I dey tell una say make una always confirm payment before releasing the coin, I go even add that una follow the chat history until una see the money enter account. Na just to avoid this kind thing wey go make una suffer.