Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Trading no be get rich quick scheme
by
Davidvictorson
on 17/03/2025, 21:51:52 UTC
Di rate way many people especially di younger ones de take rush enter crypto trading based on wetin dem de hear de very alarming. Unto say dem de find online jobs or side hustles, dem go get misleading information say crypto trading na di place to de make plenty money everyday. When dem rush enter and lose all dem funds, na dat time dem eyes go clear say no be get rich quick scheme and say trading no be for everybody.
The think be say our people nor dey hear again. Anywhere wey belly face na him Dem dey follow. If them talk say na here e dey happen Dem go follow dey wan don, common to read , we nor dey like read and na wetin follow for why the scams through signal groups and make other means.