Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Trading no be get rich quick scheme
by
Gozie51
on 18/03/2025, 10:54:03 UTC
.
you need diligent learning and mentoring by professionals.


Key note here.

Me I for say after diligent training whether by professional or yourself, you still need better emotional balance for you to know wetin you dey do. Na that emotional balance go differentiate that professional and newbie wey dey think say all market good or say na to rush collect money and dey rich. Trading no be for every body, if you get BP make you avoid am.