Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The future of e-Sim in Nigeria
by
HajiBagi
on 18/03/2025, 17:14:13 UTC
I no no if na old story but just on the 10th of march GLO one of the Nigerians favorite network service introduced what we can an E Sim which means Electronic Sim. This sim can be operated used without inserting any physical card in your device. The idea na say for those wey they like travel but no they like carry multiple phones or sim card can go along with one device that serves multiple e sim inside of it.

Since data cost done increase so much like this GLO say dem go give 5GB data bonus to all customers wey go activate e-SIM and with a data plan of at least N1,500 every month.

As i dey reason i come they believe say soon na e-Sim go they all over Nigeria since GLO done start other network fit start here.

Link to full blog here - https://punchng.com/glo-introduces-e-sim-with-free-data/

E SIM card? Na my first time be this wey I Dey hear am, the one that I know is the one you will buy that have 2 SIM card inside and if you buy card your card go Dey last very well, the way GLO Dey do now you think say it will go far, because all this our Nigerian network no Dey do something wey Dey go far, in just short time now them go change their mind say them no Dey give bonus again, I believe say na because make them get customers.

If the remaining Network wants to do it they will just do it because they should also get attention of customers and it will not last, na network issue we Dey talk about and if E sim be as you just talk everybody go wan buy am and after some days the network go tired of giving bonus because na bonus we like for Nigeria, anything Awufu we Dey there.