I have witness many events where people refer to cryptocurrency as scan, because of lack of understanding and awareness on how cryptocurrency works, and aslo the way to approach cryptocurrency in other for them not to get scammed.
No really call am lack of knowledge but because of false speculations. If you understand the power of informations especially ones way carry negative characters, then you fit say dem dey dey convinced to see cryptocurrency as really scam. Na there u fit say dem dey ignorant to ask questions before dem go believe wetin den dey hear.
Also, the scam news of cryptocurrencies dey also go viral because of the fake coins inside of alt coins way the lack of knowledge people com dey generalize am by including innocent bitcoin.
So if Dem for really come in to see the reality, dem for fit differentiate between alt coins and bitcoin and den have the change of mind say bitcoin legit while alt coins na em be scam because I go need to through process before finding good coins out of the alt coins.