Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria open to cryptocurrency despite $80bn lawsuit against Binance – FG
by
Cryptohygenic
on 22/03/2025, 13:21:42 UTC
I read in punch newspaper today (Friday 21st March, 2025) where the Nigerian minister of information said that Nigeria is open to crypto adoption despite the lawsuit against binance. He stated that other cryptocurrency outfits/companies have been operating unrestricted within the country despite the lawsuit against binance. He said the lawsuit against binance was just to ensure that the activity of binance is regulated within the country as some of it's activities were traced to illicit and dubious flows... What's your take?


https://punchng.com/nigeria-open-to-cryptocurrency-despite-80bn-lawsuit-against-binance-fg/


Our government don dey tire to dey run up and down like agberos way dey find who to put unnecessary charges for head.
So wetin be the difference mode of operation way the binance exchange dey do way other exchange no dey do way e come be like na only them dey exercise the illicit exchange services?
So what about Okx way dem also pursue?
So finning the exchange to Dem na way to give sanction, fix inappropriate operation from the exchange abi na to collect bribe dem been want?
Anyhow shaa, abeg make dem just leave the once way dey for us because if Dem chase dem away that means dem don dey linger crypto illegal for we country be that oh and e go hard for us.