Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: If you are getting started with bitcoin read this.
by
Stable090
on 22/03/2025, 20:06:52 UTC
I just feel, I should share some tips to those who are just getting started with bitcoin.
Firstly you must have it at back of your mind that investing in bitcoin carries risks, that's why it is essential to be cautious and informed, don't only listen to what others are saying about bitcoin, on your own learn the basics understand what bitcoin is, how it works and it history.
You can as well read some reputable sources like coin telegraph, coindesk and bitcoin magazine, those sources are great to read and learn about bitcoin.
Also watch educational videos on YouTube channels like Datadask and bitcoin fundamentals those channels offers informative content about bitcoin.
If you wan start bitcoin investment, plenty things Dey wey d person suppose sabi, firstly you suppose know say bitcoin is not a get rich quick scheme, and if you invest in bitcoin, you fit lose money, because some people just believe say if dem put money for bitcoin, dem no fit lose, dem go Dey profit instantly, but no be so e Dey work. 

Make you know basic about bitcoin before you put money inside, because plenty people Dey invest in bitcoin, base on what others are doing, and not base on say dem get knowledge, and Dey wan run am.

If you are planning to invest in bitcoin, then make your target be for long term, if you Dey plan to invest for short term, dem things fit no go well for you, no Dey surprise self say you fit no make any better profit till you go sell, no Dey surprise say you fit even sell am at loss self.