I am open for constructive criticism and suggestions so that I can be able to contribute with the best ideas.
Criticism no dey encouraging learning oh especially for beginners
Na who tell you this one wey you just talk? Nobody wey constructive criticism no Dey help, except say na you no just wan take advice, e get some people wey naturally get that attitude of correcting people in a harsh way, and if your skin no full, you fit go Dey reason the method them Dey take correct you and las las you no go take advice them Dey give you. Na just about mindset, no talk say criticism no Dey help beginners, if you wan personalize am, then feel free but no go generalize Wetin you really no Dey sure about.