The risk mainly is that the ops sent his account number to scammers and it may or may not play out the way we are assuming saying that those scammers may pay huge amounts of money just to implicate the ops account which is some what rampant this day since I have seen some times that scammers have access to international accounts with a huge amount of balance and looking for was to shift the money as a test to know if actual they can withdraw such an amount, and once it succeeds, it can implicate the ops.
Dat wan sef follow and d evidence of message sent still go dey. Nor be sey I dey try panic OP but na just to let am sabi sey side effect dey for somethings wey we dey overlook. If nor be dat exchange of message, we fit argue sey na random number dem mistakenly send money to as e dey happen a few times. Nobody go fit use dat wan nail anybody as far as dem nor go withdraw d money. For me oh, I nor dey like engage those thieves beyond two minutes before I dey call off their crap and face my work. No time to waste time.