Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: be aware of the 419
by
Cryptohygenic
on 01/04/2025, 15:43:02 UTC
Yesterday I received a call from someone telling me that I am qualify to receive 75,000 from APC.. that is a fund we should put in our business for growth and whatsoever. I was just having patient to see how where he gonna land on his talk, I sent my account number to them and after few minutes I received an automated code starting with my FCMB as message from the bank without them knowing I knew where they were driving to, I just have to endure to see what they would do. When sent me automated messages to copy code and sent to them, on the process they would call I will pick and they said I should call otp send to me that I shouldn't share with anyone and I said ok, but guess what?


E good to really know the angles way these scammers dey take come so that e go for dey easy for us to resist dem when dem open strike on us.
But Op, I really take some risks by sending Demeur account number oh, I no say u no jus want catch cruise with Dem but to give try if wetin dem talk u initially na real otherwise, I no see any reason to go da far sending Dem ur bank account number.
See nobody know everybody means these scammers dey take operate oh so e just good for us to stay clear once we sense dem.
U no wonder how dem take get ur phone number? Now Dem dey ask u for account number and u send give dem. What if na jus to get the real bank account number way dey associated with that phone of ura dem need to execute their mission? Na so I for don just submit urself to dem.
Wetin u do dey risky oh but e good las las dem fail.