Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Government no get power over ur BTC investment.
by
Pressurizedem
on 01/04/2025, 16:48:20 UTC
This same reason say government no get power over BTC na why dem wan banam too.E dey pain them say them no dey get any share for the transactions that are being made.I hear say in some parts for the world,them no dey allow the use of Bitcoin,but people wey dey there still dey hide dey usam

Something about bitcoin be say,e no get as you want carry stoppam, because you no know wetin each person dey do for their different houses,weda them dey usam or not.