Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: seeking direction
by
CryptopreneurBrainboss
on 02/04/2025, 23:22:25 UTC
Yes I have already read the rules(that was the very first thing I did) and also some other message I found at the top of some board.
But I will like to know more before I begin my journey so guys pls I don't want to miss something very important. Pls can you recommend to me some other things I should go read.

E good as you dun already read the rules and follow up other matters here, if na person introduce you to the forum and him dey this local board, gum am body and they follow am up steady make him dey show you road small small make you no go make fatal mistake wey go put you for problem. Dey read people post for here well well. You learn more when reading than when writing. Writing go dey commot the small knowledge wey you gets na you go dey talk talk but as you dey read, e just dey like say you dey listen so na absorbing of the wisdom na wetin you go dey do be that. Welcome to the forum.