Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: be aware of the 419
by
Mr Reporter
on 03/04/2025, 04:32:45 UTC
Omo these kind pattern of scam still Dey exist ?
Well, na Naija be this and people are always seeking for ways to easily get paid and as such, I no go blame anybody wey go fall for these kind scam because I Dey sure say, if them send this message to let’s assume about 100 numbers, no how wey atleast one person no go fall and at the end of the day, I go still drag the blame to our government and how them Dey make the poor masses indulge in things alert them no suppose.
It’s very bad say, e get people wey go wake up for morning and the next thing wey Dey their mind na how to scam the next countryman even with the consciousness say the economy rough and that’s really disheartening and I pray whatever them Dey believe make e forgive them and give them the change the world and country deserve.

Today i received a message from a foreing number. Here is the content of the message;

'"My name is Lily Bella!!
Thank you for your reply. Our company cooperates with [AliExpress-ShopVerse] who are willing to pay to increase the attention of their products, so our company needs to recruit a lot of co-operative employees to like their products on the mall and earn 100k-200k Naira every day.
Are you interested to know more?"


It did not took me much time i have to delete the message immediately. No one is a baby anymore although there are still people who will fall for this type of scam.
Yes there is!
That is why we must know the kind of message we should give attention and again I don't also respond to messages sent from friend without calling them to confirm if that messages was truly from them because phone can be stolen and hackers can easily start sending random messages to people around and also inside the contact to borrow emergency funds. So I go advise people to dey careful became this we country no ever pure again if not things go really dey bad in timing coming.
Most people are too lazy them decide to dey scam people than going to source for a better job for themselves instead of scamming people.
Another funny thing be say, these whole scam Dey even make people lose a whole lot of opportunities because we no fit differentiate scam from legit and that’s disheartening.
One make reason wey I don observe say they cause all these things be say, nobody wan suffer and everybody just wan make am and work possibly from the confirm of their homes and for we country, the first thing and possibly way to achieve this to the average youth na scam.
na the problem be that preson no fit put mind for opportunities like to fit come because if opportunities like this show up person much dey really careful and do your own research, like I was telling a friend of mine I say this Nigeria na only God go fit help us because how will someone call you saying u have won a good sum of money wey you yourself no say I no work for, most time I no dey blame the scammers I dey blame the victim because na greed wey lead am, how wish greed no enter am he for no become there victim. Mak we just shine our eyes ohh every where don red.