Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: DCA strategy used accordingly
by
Cryptohygenic
on 03/04/2025, 13:13:57 UTC
My country people I greet una wel wel most of our newbies investor for wey cryptocurrency space still dey find am very comfortable to still dey accumulate for inside the dip season which no make sense to me.
 

Well that one na to u not be general term to afflicts am to everybody as best option.
If u non know, na even during the dip na  good to dey accumulate bitcoin because e dey cheaper to buy.
Make I make this tin clear to u, it u buy something during deflation way e cheap, store am and then inflation where e go come cost too high com, shey u know say u go sell am am on a high high cost depending on the rate of the stock? Na so e just be when u buy bitcoin for dip price but u go make sure not to be a lamenting person because e go only favour u if u hold am until the price increase.
No be the one to dey plan of selling soon otherwise u go even sell am cheaper at ur own lost.